9japidgin - 9japidgin.com

General Information:

Latest News:

92 People Die for Fuel Tanker Explosion Inside Rivers State Today 12 Jul 2012 | 10:51 pm

Na wa o, Tori wey dey reach us be say, 92 pepo, plus including women and small small pikins dem na idem die for inside petrol tanker explosion for Rivers state today Thursday July 12th. Di tanker na ...

Ramsey Noah and Janet Jackson, Romance ? 11 Jul 2012 | 10:22 pm

Nor be small tin o!, make una see we own 9ja fine boy, Ramsey Noah and Janet Jacket for dis foto, hnmmmmmmm :) Make una talk una mind!

Ramsey Noah and Janet Jackson, Romance ? 11 Jul 2012 | 10:22 pm

Nor be small tin o!, make una see we own 9ja fine boy, Ramsey Noah and Janet Jacket for dis foto, hnmmmmmmm :) Make una talk una mind!

I Go Catch Oil Subsidy Tiff in One Week – Nuhu Ribadu 11 Jul 2012 | 10:08 pm

Yes o, we aktion Nuhu Ribadu don talk, and e nor put wata for mouth take talk am, e talk say all dis commitee commitee wey dem dey set up, sake of say dem wan chuck eye for oil subsidy mata, say nor b...

Audio:Honorable Farouk Lawan & Femi Otedola Talk Wey Dem Do for $3million Bribery Runs Check Am! 2 Jul 2012 | 11:39 pm

Dis na di audio of di bribe talk wey  Honorable Farouk Lawan and Mr Femi Otedola  talk wey dem  do for di $3million bribery runs Check am! Na Channels Tv na dem carri di video com out!

16-yars Gal Gang-raped for 20days By 5 Boyz 2 Jul 2012 | 10:53 pm

No were wey bad tin nor dey happen my pepo, and all dis bad bad tins dem na small small gals na im di tin dey happen to! Di tori wey we dey hear be say 5 boys for Jaipur inside  India, tiff one 16 ya...

Abomination: Papa Dey Follow Im Pikin Sleep for Korokoro Aftanoon! 29 Jun 2012 | 12:29 am

Heeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeew, Abomination! One woman wey be 45 yars don see wetin im eye nor go forget lailai for im life, she catch im husband wey be 51 yars dey foll ow im pikin wey be 15...

Foto: Rain Rain Go Away Come Again Anoda Day Mr Banker Wan Go To Work! 28 Jun 2012 | 11:58 pm

Na wa O, abeg make we gofment nor let wetin happen last year happen again, any GOD forbit. Anyway di rain wey fall for dis man wey dey dis foto, area nor say make im nor go work, di man rent "keke bo...

Police Don Uncover Ritualist Shrine for Ogun State! 27 Jun 2012 | 06:05 pm

Chei, na wa o , juju don spoil fowl yansh don open. My pepo Ogun state polis dem don do am again o! dem don catch som pepo wey dey run juju shrine for Iganke, Ogun state. Dem talk say na "inteligenc...

Recently parsed news:

Recent searches: